omoobagberume

My brotha…u still dey here? I think say you don’t finish this nonsense…how far now? wetim dey happen for Jos…I hope everything fine on your side…

Is that english?

Bros na was o. Dat thing spoil me last year. You sef suppose don finish na. Where u dey maintain now…? U say u go bunk for Singapore…how far?

bromance

They’re speaking PIDGIN english…a broken form of english common on the streets of Nigeria and Ghana…they’re speaking the Nigerian version here. .

why una 1 spoil ground. see as evry dey run kata kata for una matter. Guy i dey eko dey try arrange lvl 3. no be small thing. how una dey find am. me i don tire. anyways sha me we try hook up no wetin we go do pass am. any levels dey? Wish you guys the best

@ Prometheus: Ol bops na Lag u dey, make we block na…all the best… @Sparty: how far…

isn’t sparty an indian?

i dey i dey…thank god… i dont tire finish for singapore…don come back for mumbai, start my business…i go try to expand in nigeria soon… maybe when the time comes, i will need to get in touch with you oh ! p.s. my pidgin don spoil … so pls. don vex…btw…just bought my nff jersey on my way out of singapore… waiting to see what happens in a few months…i hope lars doesnt disappoint…

@pupdawg - I am

Wish you luck, man. Me sef go find one city to maintain until dat time…

this is an awesome languate. can i get this in rosetta stone?

@omo Guy how ur jackings dey go. i don dey tire small small. 419 Bros eh I no gree say u no be naija pickin as u dey blow waifi so guy go check yaself. cause even wetin u call ur self i dey suspect. But u dey try sha., how far with u readings hope say e dey waka well well

@ Prometheus: We dey try, Bros, Naija setting no dey make this runs dey easy…no tire o, postpone your tire to after June 6…

Naija people, I dey feel una for here o. I write L1 for June o. Abeg i find q bank o.abeg.I don finish my first reading. I wan take the q bank reinforce am for brain. I don even tire sef,honestly. Make una repoly asap,abeg.

that is hard work reading it

Bros, Qbank dey expire after 1 year na. Ok hala for omoobagberume@yahoo.com, make I see whether I go fit link you…

After Messi vs Arsenal, I dey fear for super eagles more than l3…

Lol. like I said on FB, Lagerback will need 3yrs for the Nigerian football team to have real break even invincibility. Whatever they achieve now will more likely by strokes of luck and talents rather than skills…